I Love You - P-Square

Viewed 11 times


Print this lyrics Print it!

     
Page format: Left Center Right
Direct link:
BB code:
Embed:

I Love You Lyrics

Na today, e don dey
Girl you know say me I no dey lie
This is what you said to me You say your love no dey lie
Say your feelings no dey die
See me girl I dey cry eyah
Oh no
You say your love no dey lie oh
See me girl I dey cry
Tell me which kind lie be this

Na today eyah e don dey
You say your love no dey lie
E don tey Make you tell your friends
Wetin dey Girl you know say me I no dey lie She go talk say we go spend our life together
She like me pass her own mother
She prefer me pass her own father
My brothers tell me which kind lie be this

Na today, eyah e don tey
very day that I saw you girl
Girl, I knew that you were a playa
Because you wanna break my heart

And turn me upside down

Girl you know say me I no dey lie Girl, anytime I dey with you
Girl, I feel you say you be witch o
Make you get out of my sight
Make you find your way
Tell me which kind lie be this

Na today eyah e don tey

REPEAT Na the same girl wey I see inside my best friend moto
Oh no, no be so
Girl, I don't need an explanation
Girl why you dey tell lie
Tell me really why you dey tell lie
They talk say who say, she say that
That she say that

P-Sqaure don say that

My brothers tell me which kind lie be this
She don kolo
I swear nobody could believe the girl
No be so
REPEAT What sort of a life is this
Which kind life wey be this
Wey someone go dey fit struggle
Dey hustle, dey bubble for jungle
No be for double
Na the same girl wey I hustle
Na she be trouble
Who be that babe wey dey fumble
Make she go sef
Why, why, why, why I go cry
When I dey try
She dey lie say her love no dey die So now baby tell me, who dey lie Make I tell you wetin I get for my mind
Baby girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Hey yo, that was then
But now girl, I don't need you no more
Make you go, I don't need you no more
REPEAT Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't like you no more
Girl, wetin I do you
I dey try to let you know say I like you pass my Mama
Girl, wetin I do you
Make you go, I don't need you no more
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no
REPEAT (till fade)
Girl, I go die o
Eh
Ei, eh ei eh, oh no

Lyrics provided by LyricsEver.com
P-Square, a musical group of indentical twins, Peter and Paul Okoye. The duo began their music and entertainment career mimming and dancing in various shows and church events in Jos, Plateau State, Nigeria where they grew up. In 2001, while at the University of Abuja, at a talent show competition they won the "Golden Tones - up & Coming Band" competition with the track "Kolo" from their debut production. This quickly shot them into prominence and their smooth R&B voice blend and modern african hip-hop beat ensured that songs such as "Last Nite", "Kolo" and "Igbedu" took the airwaves and dance halls by storm.
P-Square have fully established themselves as a leading R&B/Hip-Hop group on the African continent. Their current album, "Get Squared" has followed up the success of their first "Last Nite" and has won many awards home and abroad. Read more on Last.fm. User-contributed text is available under the Creative Commons By-SA License; additional terms may apply.

View All

P-Square