Ye - Burna Boy

Viewed 5 times


Print this lyrics Print it!

     
Page format: Left Center Right
Direct link:
BB code:
Embed:

Ye Lyrics

Ohh baby your body's so fine...
Oluwa Burna
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye uhh
Ye ye ye ye ye ye ye oh

Dis one na gbedu wey dey ja pata
Me I no get time I dey da pada
Dada cover my face, calling me Lagbaja
Big man wey no dey wear agbada

Tell me, tell me

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing


Ehhh
Make you know say anything wey you do dem must commentate
(I can't come and kill myself)
So anything wey I dey do I dey try to dey do am my way
(I can't come and kill myself)
Plenty plenty plenty suffer we we face
Just to make sure money dey
But my people dem go say
I no wan pai
I no wan die
I no wan peme
I wan enjoy
I wan chop life
I wan buy motor
I wan build house
I still wan turn up

Tell me tell me

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing

Different things dem happening
Schemes and packaging
Inna one night four shows I'm juggling
Flow like the ocean my boat I'm paddling
Shout out Shina Peller that's my bro my family
When it comes to money I dey concentrate
Make I tell you straight you are not my mate
If you be commisioner I be head of state

But my people dem go say
I no wan pai
I no wan die
I no wan peme
I wan enjoy
I wan chop life
I wan buy motor
I wan build house
I still wan turn up

Tell me tell me

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing

My nigga, what's it gon be?
G Wagon, or the Bentley?
D gyal dem, riding with me
I no fit, die for nothing

Oluwa Burna
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Uhh. Ye ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye oh
Ye ye ye ye ye ye ye oh
Ye uhh
Ye ye ye ye ye ye ye oh

Lyrics provided by LyricsEver.com
Burnaboy is a young artist who possesses versatility as well as passion. As anew Port Harcourt based artist he is determined to push the envelope of the type of music expected from his city and the country as awhole. His debut single Freedom, premiered on Rhythm 93.7 FM Port Harcourt in November and was Rhythm’s Track of the week for two consecutive weeks. A milestone not achieved by the most popular artists out now. The Single is now being added on radio stations nationwide and online. Look out for Burna Boy’s mix tape dropping in the first quarter of 2011 and his Debut album out mid 2011. Read more on Last.fm. User-contributed text is available under the Creative Commons By-SA License; additional terms may apply.

View All

Burna Boy